Ekaete and Akpos dey scatter fight outsideexamination hall........
'' Ekaete and Akpos dey scatter fight outside
examination hall........
Other classmates dey shout
... wetin happen na! wetin happen na! ''.
Akpos :- This idiot copy me for exam!
Ekaete :- Copy wetin! I no write anything na, na
blank sheet i submit!
Akpos :- Una don see am? Na blank sheet i submit
too.The examiner go think say we copy each
other!

Sent from my BlackBerry wireless device from MTN
Ekaete and Akpos dey scatter fight outsideexamination hall........
Reviewed by Jobgurus Nigeria
on
2:44 PM
Rating:
No comments: