Top Ad unit 728 × 90

Ejiro was asked tocomplete the following in aninterview as a marketer

Ejiro was asked to
complete the following in an
interview as a marketer:
1. He who fights and runs away?
Ejiro: He don surrenda b dat nah,
na fear catch am.
2. A rolling stone?... no fit just dey roll, na person push am.
3. He who lives in a glass house?
na rich politician nah
4. A stitch in time? dey prevent
further tear tear.
5. Birds of the same feather?..na
the same mama born them.
6. One good turn? na correct
power steering fit do am.
7. A bird in hand? wetin e wan be
again if no be barbeque?. Den
plenty 4 chiken republic. Dat 1 too simple joor
8. Half bread is better than?...
buns, puff puff or garri witout
sugar
9. The journey of a thousand
miles?Na d pesin wahala nah, why him no enter car or enter aeroplane jeje!
10. The patient dog?,..Don get
disease, na hunger go kill am.
11. All work and no play? na
bank job oooo bros.
12. He who laughs last? Get brain
problem. Mak dem examine am
wel wel..Pesin wey no laf wen oda
pple dey laf kon dey laf afta, shey
no b madnes b dat? =)) =)) =))=))˚° lol =))º°˚˚˚°ºнaĦaнaº°˚˚˚°º‎​=)) ◦

Sent from my BlackBerry wireless device from MTN
Ejiro was asked tocomplete the following in aninterview as a marketer Reviewed by Jobgurus Nigeria on 6:16 PM Rating: 5

No comments:

All Rights Reserved by Webgurus © 2014 - 2015
Powered By Blogger, Designed by Sweetheme

Contact Form

Name

Email *

Message *

Powered by Blogger.