Top Ad unit 728 × 90

WAEC RESULT IS OUT: Emeka and his Father

Dad: I learnt your WAEC result is out.
Son: Yes O popsi, but you remember Emeka wey dey carry first for our whole school ba? He failed,
Dad: Dats terrible, wat happened ?
Son: I don't even know. Even Tosin wey dey come teach me 4 house, he failed too,
Dad: Wats with d poor performance?
Son: pop man, I no know O. Na so e be o,
Dad: So how was YOUR result?
Son: Habba paalęę, you no hear wetin I dey talk since? If Emeka and Tosin fail, wetin u expect from me, I be witch?:|

Sent from my BlackBerry wireless device from MTN
WAEC RESULT IS OUT: Emeka and his Father Reviewed by Jobgurus Nigeria on 8:02 AM Rating: 5

No comments:

All Rights Reserved by Webgurus © 2014 - 2015
Powered By Blogger, Designed by Sweetheme

Contact Form

Name

Email *

Message *

Powered by Blogger.